返回首页
Final(BabaNla)封面

Final(BabaNla)

WizKid
Final (Baba Nla) - WizKid Composed by:Ayo Balogun Legen…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Final(BabaNla) - WizKid.mp3
📄 [ti:Final (Baba Nla)]
[ar:WizKid]
[al:Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Final(BabaNla) - WizKid

Final (Baba Nla) - WizKid

Composed by:Ayo Balogun

Legendury Beats

Le le legendury beats

Legendury beats

Le le legendury beats

I get girl for my yard wey get big big

Baka wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things

I need ah hahn hahn

I get one wey dey make me

Feel nice she slow dance

I no fit leave am girl

I get one wey one give me

Kids and leave ah hahn hahn

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

Say my gbedu is final

When me drop everybody no dey tire ey yeh

All of the girls go do anything for my love

All of the boys go do anything for the money

Dem dey dance to my music dem dey show me love

Girls wanna touch wanna love they want the loving

You know say I got one life make I live am

See I don try hustle hustle for street I no lie

Now see me I don dey chop life

But my gbedu is final

The girls dem like wear designer

Wizzy baby kill the beat I no dey tire

When the gbedu drop for club it's final oh oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give her what she need

My girl dey make me lose my mind eh

Another girl I no dey see

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

Say my gbedu is final

When it drop everybody no dey tire ey yeh

Who's got the key to my Beamer

I say who am I The girl dem sugar

Call me the girl dem sugar

No one badder number one no one madder

I say who's got the key to my limo

I say who am I The girl dem dada call me

The girl dem dada

I run everything don dada eyy

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

🔍 网友刚刚搜索了 年少有为
🔍 网友刚刚搜索了 毛不易
🔍 网友刚刚搜索了 五月天
相关专题
W
WizKid 歌曲合集
歌手:WizKid · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群