返回首页
BeggieBeggie封面

BeggieBeggie

AyraStarrCKay
Beggie Beggie - Ayra Starr/CKay Louder Louder Yeah yeah…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 BeggieBeggie - AyraStarrCKay.mp3
📄 [ti:Beggie Beggie]
[ar:Ayra Starr/CKay]
[al:19 & Dangerous (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 BeggieBeggie - AyraStarrCKay

Beggie Beggie - Ayra Starr/CKay

Louder

Louder

Yeah yeah

Yeah yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

We were only lovers

Before the love came in

Now you be soldier

General no send me

Now I'm alone

Now wey you no send me

You just dey pose

You just dey bobo me

You just dey go

You no dey answer me

Ewo ewo ewo kilode oh

Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I dey beg you

Shey bambi allah mo je ni

And you know say you fine too

All the girls go they find you

All the guys come dey find me

Me I no fit attend to

Me I no fit compare you

You ou aya ya

Aya ya ya ya aya ya

Ay ay ya

E no be you e be me

Normally I no dey do like this

But nobody holy

No be say I be John the baptist

I got issues got issues

Girl I made you cry and I gave you tissues

After that I kissed you

Then we made sweet love like we always do

Say I led you on

You sef dey follow me

We were havin' fun

Then suddenly the love came in

Ewo ewo ewo kilode oh

Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I dey beg you

Shey bambi allah mo je ni

And you know say you fine too

All the girls go they find you

All the guys come dey find me

Me I no fit attend to

Me I no fit compare you

You ou aya ya

I wish I said this before but

You're messin' with my mind my

Sing me songs make some love

Put your hands on top my thighs my thighs

I know say you be hot cake

Hundred yards husband material

But me sef I be hot cake

Hundred yards wifey material

Ewo ewo ewo kilode oh

🔍 网友刚刚搜索了 张杰
🔍 网友刚刚搜索了 十年
🔍 网友刚刚搜索了 成都
相关专题
A
AyraStarrCKay 歌曲合集
歌手:AyraStarrCKay · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群