返回首页
Asiwaju(Explicit)封面

Asiwaju(Explicit)

Ruger
Asiwaju (Explicit) - Ruger Lyrics by:Ruger Composed by:…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Asiwaju(Explicit) - Ruger.mp3
📄 [ti:Asiwaju (Explicit)]
[ar:Ruger]
[al:Asiwaju (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Asiwaju(Explicit) - Ruger

Asiwaju (Explicit) - Ruger

Lyrics by:Ruger

Composed by:Ruger

Goodbye beat

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mulla we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope ooo

See I'm ahead of them Asiwaju

I'm a ******* baller Ighalo ni mi

No man fit talk **** to me

Ni ilu mi you go collect o

See omo na me dey lead Asiwaju

I'm a ******* baller Ighalo ni mi

No man fit talk **** to me

Ni ilu mi you go collect o

Cheers to my friends and clique

When I call demma all pulling up quick

Strapped up with the guns and the swords

And things

Bring hell to anybody wey try test me

I'm your daddy I'm your uncle I'm your popsy

I be old man no go dey call me Gen-Z

Brother see steady giving them gap

Mo ti lo far they can never near me

As my laba laba just go

My oyinbo wife don show

Omo my polo white my face show

Sweet boy for life you don't know

Your serious babe dey worry my phone

E don dey sup for back you don't know

Everyday we dey run am on code

You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mulla we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope ooo

See I'm ahead of them Asiwaju

I'm a ******* baller Ighalo ni mi

No man fit talk **** to me

Ni ilu mi you go collect o

See omo na me dey lead Asiwaju

I'm a ******* baller Ighalo ni mi

No man fit talk **** to me

Ni ilu mi you go collect o

I'm on a different steeze

Singlet belt and ripped out jeans

Man too wise I no fit lose that cheese

Oluwa thunder my body with blessings

Ogbeni Ogbeni leave that thing

When I say kukuruku cook that thing

Who dey che- who dey check am oya look that thing

🔍 网友刚刚搜索了 Moja
🔍 网友刚刚搜索了 周杰伦
🔍 网友刚刚搜索了 晴天
相关专题
R
Ruger 歌曲合集
歌手:Ruger · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群