返回首页
Dangote封面

Dangote

BurnaBoy
Dangote - Burna Boy Dangote Dangote Dangote still dey f…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Dangote - BurnaBoy.mp3
📄 [ti:Dangote]
[ar:Burna Boy]
[al:Dangote]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Dangote - BurnaBoy

Dangote - Burna Boy

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

No level

No level

It's Kel P Vibes Kel P Vibes Vibes

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be

Who I be

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle ma lo go

I no be olodo I no be bolo

Uhh Omo to ba lo foco

I go show you my color

Shey wan ro kpe mi l'opolo

Emi gan gan mo yan wan bolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Oh no no o

Make una listen well well

When I dey strive and I dey hustle

Wetin I dey find

Na luba I dey find

When I dey move from place to place

Wetin I dey find

Na the dollar I dey find

And I don do yes yes

Yes yes

And many people don tell me

No no

No no

Oni lati lowo o

Odi don don

Ori iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do am for love

If I get cash I go jaiye lokpopo

I go give you cash I go be your sponsor

Moni iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do am for love

If I get money you go know o

Still I go hustle till thy kingdom come

Because because

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be

Who I be

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle ma lo go

I no be olodo I no be bolo

🔍 网友刚刚搜索了 起风了
🔍 网友刚刚搜索了 赵雷
🔍 网友刚刚搜索了 踏山河
相关专题
B
BurnaBoy 歌曲合集
歌手:BurnaBoy · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群