返回首页
Babylon封面

Babylon

PatorankingVictony
Babylon - Patoranking Composed by:PATRICK NNAEMEKA OKOR…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Babylon - PatorankingVictony.mp3
📄 [ti:Babylon]
[ar:Patoranking/Victony]
[al:WORLD BEST]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Babylon - PatorankingVictony

Babylon - Patoranking

Composed by:PATRICK NNAEMEKA OKORIE/Victor Anthony Ebuka

Arranged by:Patrick Nnaemeka Okorie

Produced by:PHANTOM

Babylon babylon

Babylon babylon

Yeah

Phantom

Babylon babylon

Me I go run and run until I no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I find heaven's gate oh

Dem say make I no go enemies dem set trap

I waka with leg like who dey cele church

Normally I no fear my paddy I dey tell you

If corona burst me I no still wear mask

Shey you remember when we no fit hold the tears back

When we still dey push Iyana school to festac

This my tori you no go fit learn oh

'Cause na the kind matter wey go fit to end class yeah yeah

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro

Blow that kanaku for your face like okoro

Leader lion yes I be idolo

Fight and face my fears no ojoro

Fire burn babylon Jésu

Man ah move like a stallion Jésu

Mi team strong mi nuh tag along Jésu

World best ah di champion

Victony carry on

Them been dey shenk me say I no be member

I go reset back if I reason my setback

Isi Ebuka I get big head

And I stubborn pass government wey

No gree to end sars yeah yeah

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Ye ye no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro

Me I go run and run until I no yo

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

🔍 网友刚刚搜索了 年少有为
🔍 网友刚刚搜索了 许嵩
🔍 网友刚刚搜索了 十年
相关专题
P
PatorankingVictony 歌曲合集
歌手:PatorankingVictony · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群