返回首页
OnTheRoad封面

OnTheRoad

Davido
On The Road - Davido Lyrics by:Davido/Loudaa Composed b…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 OnTheRoad - Davido.mp3
📄 [ti:On The Road]
[ar:Davido]
[al:Oriade (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 OnTheRoad - Davido

On The Road - Davido

Lyrics by:Davido/Loudaa

Composed by:Davido/Loudaa

Produced by:Loudaa

Yeah

LOUDAAA

On the road oh

I'll always be on the road oh

I never stop I dey go

Life I dey live e be on the road

On the go man always be setting goals

I know the kind life I want

Na why I gats to dey on the road

You see me living lavish but many can't understand it

Say I dey put hard work into practise my body no gree me

Relax until you hear this song

This na the life wey I just go beat em

As I dey pack abi it's just no be my fault?

They no fit destroy wetin Oluwa don construct

But every time I lead them still dey follow

On the road oh

I'll always be on the road oh

I never stop I dey go

Life I dey live e be on the road

On the go man always be setting goals

I know the kind life I want

Na why I gats to dey on the road

I still make time for family and friends 'cause "All work and no play"

Makes Davido another man with no face

Dey ball every time 'cause I'm a man with no fears

Trust and obey that's the meaning

So many times love make you no put me for mind

I've got the next time up to work and no get time

Good time Better time Timeless is alright

Win next one you go know yeah

On the road oh

I'll always be on the road oh

I never stop I dey go

Life I dey live e be on the road

On the go man always be setting goals

I know the kind life I want

Na why I gats to dey on the road

On the road oh

I'll always be on the road oh

I never stop I dey go

Life I dey live e be on the road

On the go man always be setting goals

I know the kind life I want

Na why I gats to dey on the road

🔍 网友刚刚搜索了 像我这样的人
🔍 网友刚刚搜索了 想见你
🔍 网友刚刚搜索了 光年之外
相关专题
D
Davido 歌曲合集
歌手:Davido · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群