返回首页
Bandana封面

Bandana

FireboyDMLAsake
Bandana (Mixed|Explicit) - Fireboy DML/Asake Lyrics by:…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Bandana - FireboyDMLAsake.mp3
📄 [ti:Bandana (Mixed|Explicit)]
[ar:Fireboy DML/Asake]
[al:Afrobeats To The World, Vol. 1 (DJ Mix) (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Bandana - FireboyDMLAsake

Bandana (Mixed|Explicit) - Fireboy DML/Asake

Lyrics by:Adedamola Adefolahan

Low-key

All of them don dey notice

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Since '06

I've been writin' this story

I no be OG

But if you ask dem dem know me

I no dey blow trees

Orin lo nyi mi l'ori

L'o-o-ri

Music chose me

Just know this and know peace

Know peace

I dey lowkey

But I'm never lonely

Sexy ladies

Come whine fi me slowly

Na the love wey

I see na hin wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the Lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba

Shout out s'awon t'emi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers Karashika ahh

Dem never see me comin'

Joor-joor joor-joor

Hmm-mm comin' l'Eko

Mo gbe wan ni is coming

Ii-yeah-yeah oh-yoh

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

I'm never weak

I never cease ahn ahn

'Til eternity I'm on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey

Who dem be awon da

Dem go craze dem go tire

Dem go say dem go say

Dem no know wetin dey sup

But low-key

All of them don dey notice

Ahn ahn ahn

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Ahn ahn ahn

Since '06

I've been writin' this story

Sto-ry

I no be OG

But if you ask dem dem know me

🔍 网友刚刚搜索了 光年之外
🔍 网友刚刚搜索了 成都
🔍 网友刚刚搜索了 Moja
相关专题
F
FireboyDMLAsake 歌曲合集
歌手:FireboyDMLAsake · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群