返回首页
CollateralDamage封面

CollateralDamage

BurnaBoy
Collateral Damage - Burna Boy Ambassador go dey chop An…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 CollateralDamage - BurnaBoy.mp3
📄 [ti:Collateral Damage]
[ar:Burna Boy]
[al:African Giant]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 CollateralDamage - BurnaBoy

Collateral Damage - Burna Boy

Ambassador go dey chop

And Governor go dey chop

And President go dey chop

If dem say make we jump we go jump

Ambassador go dey chop

And President go dey chop

And Governor go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

No be for here wey dem born Jesus ehee

My country problem e pass Jesus

Because na we be our own problem ehee

Na who go come reason well

Oya dey there ooo

Ambassador go dey chop

And Governor go dey chop

And President go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

Some people go somersault

Dem go dey get headache no go drink panadol

Meanwhile president go dey chop

And Governor go dey chop

Na whona who dey here

Money dey here

The thiefi thiefi come major

Wey make the suffer come dey here

My people suffer well well

Police dey slap here well well

Hungry dey wire dem well well

Oluwa oluwa oluwa ooo

Ambassador go dey chop

And Governor go dey chop

And President go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

Some people go somersault

Dem go dey get headache no go drink panadol

Meanwhile president go dey chop

And Governor go dey chop

My people serve they fear too much

We fear the thing we no see

One day all of us go die

We always get reason to fear

Fight for your right o you go to fear

Police go slap you you go to fear

Fight for your pikin dem no go to fear

You go to fear fear fear

Ambassador go dey chop

And Governor go dey chop

And President go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

Some people go somersault

Dem go dey get headache no go drink panadol

Meanwhile president go dey chop

And Governor go dey chop

🔍 网友刚刚搜索了 赵雷
🔍 网友刚刚搜索了 消愁
🔍 网友刚刚搜索了 陈奕迅
相关专题
B
BurnaBoy 歌曲合集
歌手:BurnaBoy · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群