返回首页
Bandana封面

Bandana

FireboyDMLAsake
Bandana (Explicit) - Fireboy DML/Asake P P p p But lowk…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Bandana - FireboyDMLAsake.mp3
📄 [ti:Bandana]
[ar:Fireboy DML/Asake]
[al:Playboy]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Bandana - FireboyDMLAsake

Bandana (Explicit) - Fireboy DML/Asake

P

P p p

But lowkey all of them don dey notice

I'm not joking all my guys dem dem know me

Since '06 I've been writing this story

I no be OG but if you ask dem dem know me

I no dey blow trees

Orin lo nyi mi lori

Music chose me

Just know this and know peace

I dey lowkey but I'm never lonely

Sexy ladies come whine fi me slowly

Na the love wey I see na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba

Shoutout si awon temi ninu shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac

Midnight walkers karashika

Dem never see me coming

Jo jo jo jo jo

Oh coming

L'Eko

Mo gbe wan ni 'is coming'

E yeah e yeah yeah o

Naija boy wey dey go foreign

Dey go foreign

Wey go foreign

Dey go foreign

Oshey Mr. Money

I'm never weak I never cease

Till eternity I'm on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey

Who dem be

Awon da

Dem go craze dem go tire

Dem go say dem go say

Dem no know wetin dey sup

But lowkey all of them don dey notice

I'm not joking all my guys dem dem know me

Since '06 I've been writing this story

I no be OG but if you ask dem dem know me

Gi gi gi- giddem

Na the love wey I see na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba

Shoutout si awon temi ninu shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac

Midnight walkers karashika

Dem never see me coming

Jo jo jo jo jo

Oh coming

L'Eko

Mo gbe wan ni is coming'

🔍 网友刚刚搜索了 演员
🔍 网友刚刚搜索了 Moja
🔍 网友刚刚搜索了 踏山河
相关专题
F
FireboyDMLAsake 歌曲合集
歌手:FireboyDMLAsake · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群