返回首页
Dollar封面

Dollar

B
Dollar - B-Red/DaVido/Peruzzi Composed by:Bayo Adeleke/…
💡 正在获取下载链接,约 1-3 秒后可用,请稍候…
🎵 Dollar - B.mp3
📄 [ti:Dollar]
[ar:B-Red/DaVido/Peruzzi]
[al:Dollar]
[by:]
[offset:0]
⏳ 获取歌词中…
完整歌词 Dollar - B

Dollar - B-Red/DaVido/Peruzzi

Composed by:Bayo Adeleke/David Adeleke/Okoh Tobechukwu

Magic boy take it easy on the beat

She know I got dollar shepe

She say she no want naira

And me sef no want wahala

B-red lo mo na

Now she smiling

Yes cinderella cindodo on top dollar

On top dollars

Baddest

Na because I get ginger

My song dey burst speaker

Haters wan turn believer

Oya give me chance

Ani ko kan mi

My money and my body is yours

Ani ko kan mi o

Ani ko kan mi o

Omo ten milla for your body ten milla for your body

Anything for your body anything for your body

Thirty billi' for your body thirty billi' for your body

Right now are you ready

I wan wire koboko

You sweet pass ajinomoto

Erima wey dey give me the level

Thunder fire their matter omo'pe

I been dey think say you go stay

I no know say you dey craze

You use me elevate

At the end of the day

I throway salute

Ekwekwe

Meanwhile I been dey think say you go ginger me

But you forget yourself

Take all my money

Give me what you have

Omo ten milla for your body ten milla

Anything for your body anything

Thirty billi' for your body thirty billi' o

Right now are you ready

I wan wire koboko wire me

You sweet pass ajinomoto

Erima wey dey give me the level

Thunder fire their matter omo'pe

Shepe

I know say for you I go perform

Aah the ego go dey come like water

My oh my oh my oh my woman

Ah my woman oh

You know you no dey give me the same energy

I give you my heart my car and property yeah

My oh my oh my oh my woman

Oh my woman

100bg for your body

Fendi for your body

Me I go enter jet for your body

Enter jet for your body

'Cause I want to wire you motor see

You make me dance like I'm poco lee

🔍 网友刚刚搜索了 周深
🔍 网友刚刚搜索了 成都
🔍 网友刚刚搜索了 孤勇者
相关专题
B
B 歌曲合集
歌手:B · 最新热门单曲MP3免费下载
查看全部
热门推荐 更多 >
加入微信群
二维码
长按识别二维码,加入交流群